Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 22:3

"I bi Ju wey dem born for Tarsus wey dey Silicia, bot na for dis tawn I for grow, I go school and learn awa gran-gran papa dem law wel-wel unda Gamaliel and I get maind to serv God wel-wel, jos as una bi today.

Open Bible reader