Nigerian Pidgin Bible
Acts 22:25
Wen dem don put am for groun mak dem start to flog am, Pol kon ask di soja wey stand near am, "E dey rite mak una flog pesin wey bi Roman citizin, wen dem neva joj en kase?"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Wen dem don put am for groun mak dem start to flog am, Pol kon ask di soja wey stand near am, "E dey rite mak una flog pesin wey bi Roman citizin, wen dem neva joj en kase?"
Open Bible reader