Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 21:25

"Bot konsanin Gentai pipol wey don biliv, wi don rite leta go giv dem sey, mak dem forbid meat wey dem sakrifais giv juju, anima wey dem kil and e blood nor tosh groun and mak dem nor slip wit hu dem nor mari."

Open Bible reader