Nigerian Pidgin Bible
Acts 21:24
tak dem folo bodi mak una go du wetin Mosis law tok and mak yu pay all di moni wey dem spend tak shave dia head. Den, evribodi go no sey all di stori wey dem hear abaut yu, nor bi tru and dem go si sey yu yorsef dey obey di law.
Open Bible reader