Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 19:33

Som pipol sey na abaut Alexander, bikos di Ju pipol don push am go front. Alexander wave en hand kon sey, mak dem kwayet, mak e for fit tok to difend di Ju pipol.

Open Bible reader