Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 19:32

Na so all di pipol dey shaut enihaw and konfushon kon ful evriwer, meni pipol wey gada dey shaut, nor ivun no why dem gada.

Open Bible reader