Nigerian Pidgin Bible
Acts 18:27
Wen Apollos won kros go Akaya, di brodas enkorage am kon giv am leta mak e giv di disaipols, so dat dem go welkom am. Wen e rish der, e kon join dey help di bilivas,
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Wen Apollos won kros go Akaya, di brodas enkorage am kon giv am leta mak e giv di disaipols, so dat dem go welkom am. Wen e rish der, e kon join dey help di bilivas,
Open Bible reader