Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 18:25

Dem don tish am abaut Jisos and na wit high spirit e tak dey tok and tish abaut Jisos Kraist, bot na onli Jon baptism, e no rish.

Open Bible reader