Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 18:2

For der, e kon si won Ju wey dem dey kol Akwila, wey kom from Pontus and e jos kom bak from Itali wit en wife Prisila, bikos Klaudios orda sey mak all Ju pipol komot from Rome. Pol go mit dem

Open Bible reader