Nigerian Pidgin Bible
Acts 17:5
Bot di Ju pipol kon dey jelos, naim dem gada aria boys wey dey waka abaut for market, tak form gang to skata di tawn. Dem atak Jason haus, bikos dem tink sey Pol and Silas dey der, so dat dem go bring dem out kon tak dem go di tawn hall.
Open Bible reader