Nigerian Pidgin Bible
Acts 17:23
"Bikos as I waka roun dey luk all di tins wey una dey woship, I ivun si won shrine wey dem rite put sey: 'To di god wey pipol nor no.' So wetin una dey woship wey una nor no, naim I kon tel una abaut today.
Open Bible reader