Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 17:18

Na so som wise men wey dey folo Epikorian and di wons wey bi Stoik dey folo am tok and som dey ask ish oda, "Wetin dis mumu and toku-toku tink sey e no wey e won tel us?" som stil sey, "E bi laik sey e dey prish abaut som gods from anoda tribe." (Dem tok so, bikos e dey prish di Gud News abaut Jisos Kraist and en resureshon.)

Open Bible reader