Nigerian Pidgin Bible
Acts 17:15
Di pipol wey folo Pol, eskot am go rish Atens and afta, e orda dem sey mak Silas and Timoti kom mit am kwik-kwik for der, so dem kon go bak.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Di pipol wey folo Pol, eskot am go rish Atens and afta, e orda dem sey mak Silas and Timoti kom mit am kwik-kwik for der, so dem kon go bak.
Open Bible reader