Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 17:11

Dis Ju pipol get beta maind pas di wons wey dey for Tesalonika, bikos dem opun maind tak biliv di mesage and dem dey read God wod evriday to shek weda all di tins wey dem hear, na tru.

Open Bible reader