Nigerian Pidgin Bible
Acts 16:1
Pol kon stil go Derbe and Lystra. Won disaipol wey dem dey kol Timoti dey der. En mama na Ju wey biliv Kraist, bot en papa, na Greek.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Pol kon stil go Derbe and Lystra. Won disaipol wey dem dey kol Timoti dey der. En mama na Ju wey biliv Kraist, bot en papa, na Greek.
Open Bible reader