Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 13:8

Bot "Elymas" wey bi magician, (bikos na wetin en name min bi dat) kon dey opoz dem, so dat di Roman ofisa nor go biliv wetin dem dey prish.

Open Bible reader