Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 13:50

Bot di Ju pipol tok bad tins abaut Pol and Banabas giv all di big wimen wey dey fear God and di big-big men for di tawn, so dem sofa dem and driv dem komot from di aria.

Open Bible reader