Nigerian Pidgin Bible
Acts 13:47
"Bikos dis na wetin God don alredi komand us sey: 'I don shuz una to bi lite for Gentai pipol, mak una bring salvashon kom dis wold.'"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Bikos dis na wetin God don alredi komand us sey: 'I don shuz una to bi lite for Gentai pipol, mak una bring salvashon kom dis wold.'"
Open Bible reader