Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 10:22

Dem ansa, "Konilios, di armi ofisa, wey dey du gud tins and dey woship God wel-wel, wey all di Ju pipol dey respet, na-im send us kom. Won angel komand am sey mak e invait yu kom prish giv am."

Open Bible reader