Nigerian Pidgin Bible
Zechariah 9:5
The city of Ashkelon go see this and dem go fear. The city of Gaza go shake with fear, and people of Ekron go lose their hope when dem see wetin happen. Gaza no go get king again. Nobody go dey live for Ashkelon again.
Open Bible reader