Nigerian Pidgin Bible
Zechariah 9:2
This message also dey against city of Hamath wey dey near Damascus. And this message also dey against Tyre and Sidon even though dem wise and dem get skill.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
This message also dey against city of Hamath wey dey near Damascus. And this message also dey against Tyre and Sidon even though dem wise and dem get skill.
Open Bible reader