Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Zechariah 9:15

Almighty God go protect him people, and dem go destroy their enemy. Dem go shout for battle like men wey don dey drunk and dem go shed the blood of their enemies; e go flow like blood of sacrifice wey dem pour from bowls on top alter.

Open Bible reader