Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Zechariah 9:10

I go remove war chariots commot for Zion and take horse soldiers commot for Jerusalem; I go destroy the bows wey dem dey use for war. Una king go bring peace among nation. He go rule from sea to sea, from Euphrates River take reach end of the earth.”

Open Bible reader