Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Titus 1:4

I dey rite to Titus, my own pikin for fate. Mak grace and peace wey dey kom from God awa Papa and from awa Savior Jisos Kraist, dey wit yu.

Open Bible reader