Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 9:27

And dis na wetin Isaia tok abaut Izrel pipol, "Izrel shildren meni laik san-san wey dey wotasaid. Bot na few of dem, God go save. 28" Bikos God go kwik du wetin E sey E wont du for dis wold, E go kom joj di wold."

Open Bible reader