Nigerian Pidgin Bible
Romans 9:25
As E tok for Hosea book sey; "Doz wey nor bi my pipol bifor and di pipol wey nobodi luv bifor, I go kol dem, 'Di pipol wey I luv.' 26" For wer God for tel dem sey, 'Una nor bi my pipol, na der dem go stil kol dem God shildren.'"
Open Bible reader