Nigerian Pidgin Bible
Romans 8:3
Mosis law nor fit du dis tins, bikos di yeye life wey wi dey liv don mak di law wik. Bot God don fri us wen E send en pikin kom laik humanbin wey bi sina, mak e for sakrifais ensef for awa sins.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Mosis law nor fit du dis tins, bikos di yeye life wey wi dey liv don mak di law wik. Bot God don fri us wen E send en pikin kom laik humanbin wey bi sina, mak e for sakrifais ensef for awa sins.
Open Bible reader