Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 8:26

Na so tu di Holi Spirit dey help us bikos wi dey wik. Bikos wi nor no wetin wi sopoz to pray for, di Spirit by ensef dey krai beg God, for di way awa wod nor go fit esplain.

Open Bible reader