Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 8:11

If God Spirit wey raiz Jisos Kraist from deat dey insaid una, den en wey raiz Kraist from deat, go giv una bodi life, bikos of en Spirit wey dey insaid una.

Open Bible reader