Nigerian Pidgin Bible
Romans 6:18
And as e bi sey una don fri from sin, una don bikom slave to gud tins. 19( I dey tok wit humanbin sense, bikos I no sey una dey wik.) Bifor, una dey giv una bodi laik slave to bad tins, bot naw, una must yuz una ful bodi tak serv God, so dat una go dey du onli wetin God wont.
Open Bible reader