Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 4:6

David tok di same tin wen e tok abaut di blessin wey pesin dey get wen God don asept am, ivun doh dem nor deserv dat kaind blessin. David stil sey, 7" God don bless pipol wey E forgiv kon tak dia sins komot. 8" God don bless di pesin wey E don forgiv en sins!"

Open Bible reader