Nigerian Pidgin Bible
Romans 3:26
Dis stil show sey God dey rite wen E asept pipol wey biliv Jisos Kraist. E dey ponish sinas, so dat wi go no sey en na God wey nor laik sin. Laik dis, God show sey en dey rite and enibodi wey biliv Jisos Kraist, E dey mak dem dey rite tu.
Open Bible reader