Nigerian Pidgin Bible
Romans 3:22
Na di fate wey pesin get for Jisos Kraist go mak am dey gud for God eye. Enibodi wey biliv Jisos, God dey mak en fate strong, weda e bi Ju or Gentai pesin.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Na di fate wey pesin get for Jisos Kraist go mak am dey gud for God eye. Enibodi wey biliv Jisos, God dey mak en fate strong, weda e bi Ju or Gentai pesin.
Open Bible reader