Nigerian Pidgin Bible
Romans 2:22
Yu wey sey mak pipol nor komit adultri, yu nor dey komit adultri? Yu wey sey yu hate juju, yu nor dey tak tins wey dem kip for juju haus?
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Yu wey sey mak pipol nor komit adultri, yu nor dey komit adultri? Yu wey sey yu hate juju, yu nor dey tak tins wey dem kip for juju haus?
Open Bible reader