Nigerian Pidgin Bible
Romans 16:7
Mak una grit my kozin Andronikus and Junia wey dey prizin wit mi bifor. Di apostols dey respet dem and tu of dem don dey folo God, bifor I ivun no Kraist.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Mak una grit my kozin Andronikus and Junia wey dey prizin wit mi bifor. Di apostols dey respet dem and tu of dem don dey folo God, bifor I ivun no Kraist.
Open Bible reader