Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 16:26

bot naw, dem don tok am at last. God wey nor dey die, komand en profets mak dem rite abaut di Gud News, so dat pipol for evriwer, go obey am and get fate.

Open Bible reader