Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 16:18

Bikos dis kaind pipol nor dey serv awa Oga Jisos Kraist, bot na dia bele dem dey kare for. Wit dia swit and wayo mout, dem go praiz and disiv pipol wey nor wise.

Open Bible reader