Nigerian Pidgin Bible
Romans 15:19
Yes! I go tok haw Kraist tak du meni mirakols and wondas tru di Holi Spirit pawa. I don prish di Gud News from Jerusalem go rish Ilyrikum.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Yes! I go tok haw Kraist tak du meni mirakols and wondas tru di Holi Spirit pawa. I don prish di Gud News from Jerusalem go rish Ilyrikum.
Open Bible reader