Nigerian Pidgin Bible
Romans 11:9
Bot David sey, "Mak di fud wey dem dey chop, kause trobol for dem kon fal laik stone for dia head and mak God ponish dem. 10" Mak dia eye blind, so dat dem nor go fit si. Mak wahala bend dia bak foreva."
Open Bible reader