Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 1:32

Aldoh dem no sey God law sey, pipol wey dey liv laik dat go die, yet dem nor onli dey du dis tins, bot dem ivun dey sopot pipol wey du-am.

Open Bible reader