Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 1:27

And na so tu, men nor kon laik wimen again, bot dem kon dey laik to slip wit oda men. So, God kon ponish dem bikos of wetin dem dey du.

Open Bible reader