Nigerian Pidgin Bible
Romans 1:21
Ivun doh dem no sey God dey, dem nor dey gri gi-am glori as God. Dem nor dey tank am for all di tins wey E dey du. Insted, na nonsense tins dem dey du and dia wiked maind nor fit undastand di trut again.
Open Bible reader