Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Psalms 42:4

My heart dey break when I remember the past, when I commot with plenty people go house of God and lead them as dem waka follow me, plenty people wey dey happy, dem dey sing and shout praise give God.

Open Bible reader