Nigerian Pidgin Bible
Psalms 40:6
You no want sacrifice and offerings; you no dey ask for animal wey dem burn for altar or sacrifice to take away sin. Instead you don give me ear to dey hear,
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
You no want sacrifice and offerings; you no dey ask for animal wey dem burn for altar or sacrifice to take away sin. Instead you don give me ear to dey hear,
Open Bible reader