Nigerian Pidgin Bible
Psalms 35:26
Make shame catch those wey dey happy on top my trouble. Make shame and disgrace cover those wey dey claim say dem better pass me.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Make shame catch those wey dey happy on top my trouble. Make shame and disgrace cover those wey dey claim say dem better pass me.
Open Bible reader