Nigerian Pidgin Bible
Psalms 142:3
When I ready to give up, he know wetin I suppose do. My enemy don hide trap for me for road wey I dey waka.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
When I ready to give up, he know wetin I suppose do. My enemy don hide trap for me for road wey I dey waka.
Open Bible reader