Nigerian Pidgin Bible
Psalms 139:16
You see me before dem born me. The days wey you set for me don dey inside your record book, before dem even start to dey happen.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
You see me before dem born me. The days wey you set for me don dey inside your record book, before dem even start to dey happen.
Open Bible reader