Nigerian Pidgin Bible
Psalms 109:18
To dey curse na part of him daily life, just like the cloth he dey wear; him own curse go soak enter him body like water and enter him bone like oil!
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
To dey curse na part of him daily life, just like the cloth he dey wear; him own curse go soak enter him body like water and enter him bone like oil!
Open Bible reader