Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Proverbs 21:11

When someone wey dey wicked don get him punishment, even person wey no dey think dey learn lesson. The one wey wise go learn from wetin dem don teach him.

Open Bible reader