Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 4:6

Mak una nor let enitin wori una for maind. Insted, for evri kondishon wey una dey face, mak una ask God tru praya for evritin wey una nid and mak una always dey tank am, as una dey pray.

Open Bible reader